Jump to content

Transportation

From Wikipedia

Transpoteshon na di metod wey pipo, hanima or guds dey waka from one aria to anoda. We fit sey na im bi di wey one tin waka from point A to point B.

we fit waka by air, land (for railway and for road), water,cable,pipeline an space.) Waka waka muvment dey helep pipo buy an sell an e dey important for civilisation divelopment.

Impact of Transportashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Waka waka dey important for specialisation

Na transpoteshon dey mek prodoshon an konsumshon dey posibu for difren difeen plesis.