Jump to content

Diamond Platinumz

From Wikipedia
Diamond Platinumz
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromTanzania Chenj-am
AliasDiamond Platnumz Chenj-am
Wen dem bon am2 October 1989 Chenj-am
Ples wey dem bon amDar es Salaam Chenj-am
Broda an sistaQueen Darleen Chenj-am
Fest langwejSwahili Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Swahili Chenj-am
Wok wey e dey dusinga, pesin wey dey rait song, actor, dansa, businessperson Chenj-am
Wen e stat wok2009 Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am
Instrumentvoice, piano, guitar, drum Chenj-am
Notable workWCB Wasafi Chenj-am
Stai of song abi fimbongo flava, Afrobeat, rhumba, rhythm and blues, African popular music Chenj-am
Record labelWCB Wasafi Chenj-am
Described at URLhttps://www.tekstowo.pl/wykonawca,diamond_platnumz.html Chenj-am

Naseeb Abdul Juma Issack, wey plenti pipu sabi as Diamond Platnumz, na Tanzania bongo flava rekodin aktist, dansa, wey like to dey hep pipu an biznesman. Na im stat an get WCB Was afi records Label, Wasafi Bet an Wasafi Media. Plenti pipu like Diamond Platnumz for East an centra Afrika. Na im bi fest aktist wey dey Afrika wey go rish 900 views for YouTube.Afta e sign for Universal Muzik in 2017, Platnumz rilis im third studio album, A boy from Tandale (2018).

How e tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

E stat im muzik wok in 2006 wen e dey 18 years old wen e dey sel kloth. E dey uze moni wey e xi for di biznes du song an na im e uze du im first rekod "Toka Mwanzo", na Bongo flava song wey dem mix wit R&B. Di song no sel wel for market.Plenti pipu sabi am wit "Kamwanbie" wey e du for 2010. Di song win 3 awod for Tanzania Muzik Awods. E kon rilis im fest album Kamwanbie dat sem year insaid 2010.Insaid 2014, Platinum Diamond nem dey insaid pesin wey fit win BET Awods 2014 for Bes Intanashona Akt: Africa.Insaid 2023, Diamond Platnumz rilis im sekond song wey e du wit Congolese aktist, Koffi Olomide, wey bi di sekond taim dem go sing togeda.

Im pasonal life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Diamond na Muslim. Im bifor bifor waif, Zaria Hassan, bon two pikin for am. Na Tanzania model, Hamisa Mobetto, bon di third pikin for am.Diamond an Tanzanian DJ, Romeo Abdul Jones, na famili. E get two sistas wey dey sing sef, Queen Darleen an Esma Platinumz.

Som of im wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Singles an kollaborations

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Year Title Album
2010
"Kamwambie" Kamwambie
"Nitarejea"(feat. Hawa)
"Nakupa Moyo Wangu"(feat. Mr Blue)
"Nalia Na Mengi"(feat. Chid Benz)
"Jisachi"(feat. Ngwair & Geez Mabovu)
"Wivuwivu"(feat. Rj The Dj)
"Mbagala"
"I Hate You"(feat. Hemedy PHD)
"Binadam"
"Wakunesanesa"
"Si Uko Tayari"
"Toka Mwanzo"(feat. Fatma & Rj The Dj)
2012
"Lala Salama" Lala Salama
"Moyo Wangu"
"Chanda Chema"
"Nimpende Nani"
"Najua"
"Mawazo"
"Kwanini"
"Natamani"
"Gongo La Mboto"(feat. Mrisho Mpoto)
"Kizaizi"
2018 "Hallelujah" (feat. Morgan Heritage) A Boy from Tandale
"Waka" (feat. Rick Ross)
"Baikoko"
"Pamela" (feat. Young Killer)
"Iyena" (feat. Rayvanny)
"Kosa Langu"
"Nikuone"
"Baila"
"Sijaona"
"African Beauty" (feat. Omarion)
"Eneka"
"Fire" (feat. Tiwa Savage)
"Marry You" (feat. Ne-Yo)
"Number One" (feat. Davido) [Remix]
"Nana" (feat. Flavour)
"Kidogo" (feat. P-Square)
"Amanda" (feat. Jah Prayzah)
"Far Away" (feat. Vanessa Mdee)
"The One" Songs
"Jibebe"(With. Mbosso & Lava Lava)
"Kanyaga"
"Inama" (feat. Fally Ipupa)
"Baba Lao"
"Sound"(feat. Teni (singer))
"Gere"(With. Tanasha Donna)
"Jeje"
"Haunisumbui"[1]
"Ongeza"
"Waah"(feat. Koffi Olomide)
2021 "Naanzaje"

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. "Music + Lyrics: Diamond Platnumz – Haunisumbui Mp3 & Lyrics". Amebo9ja. 2020-10-03. Retrieved 2024-05-06.